Whiskey (feat. Sunny Neji) Songtext - Ice Prince

Whiskey (feat. Sunny Neji) - Ice Prince

Rozay, Henessy, me i nor dey see my enemies
Rozay, ai, Ice Prince Zamani
Sammy Gyan, heyy
Wanchan guy

Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai
Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai
Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai
Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai
All sing

Story story, we gat to give God glory
You gat to live life slowly
Yolo lo lo bring life back
You hear me say
Story story, we gat to give God glory
You gat to live life slowly
Yolo lo lo bring life back
You hear me sayIn 2004 Bolaji was the main guy
My nigga nor dey ever comot with the same tie
Fly nigga cool cat wey dey make friends
If bolaji nor dey the club the party nor dey make sense
In 2005 bolaji don dey finish school
The graduation party bad omo pretty cool
See the girl them ah dress like beyonce
If bolaji na your paddy e mean say you belong, shey?
In 2008 bolaji don dey come lag
E don dey follow among the niggas wey dey form swagE don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey i hear was he was buried in a pupper

I used to know a pretty lady called elizabeth
She bin dey jand and me i never get my visa yet
I bin dey see am like the apple of my eye (wah)
Any nigga come around am we go battle till we die (yes)
If na my lizzy omo na she wey dey come first
And i'm attracted to the burry in a long dress
Shey if na catwalk when she go the plaza
Lizzy go dey waka like say na her papa get the complex
E never tay when lizzy travel go america
And then i realize america was very far
All of a sudden lizzy dey nack all the townsmen
Last thing wey i hear na lizzy burial announcement
Die

Rozay, Henessy, me i nor dey see my enemies

Aya ma ma ma hey
Ma ma ma ma hey
Ma ma ma ma hey
Ma ma ma, aya ya ya ya

Nobody dey too get am
Better think well and jolly
This world na only one day
Aya ya ya ya
Many people dem don go
Where dem dey you nor know
Aya ya ya ya
Aya ma ma ma hey
Ma ma ma ma hey
Ma ma ma ma hey
Ma ma ma ma ma

This not a song its a boom my nigga

My generation my generation
Bling bling, we party
We take the girl to the room and we tell her
Baby undress yourself, YOLO


Video: Whiskey (feat. Sunny Neji) von Ice Prince

Teilen

Zeige deinen Freunden, dass dir Whiskey (feat. Sunny Neji) von Ice Prince gefällt:

Kommentare